![]() |
Burna Boy homecoming |
Burna Boy, age 29 wey real name be Damini Ogulu, bin dey nominated last year for im African Giant album but na Angelique Kidjoe in gbab am
Burna Boy, di Grammy award-winning singer land Port Harcourt, Rivers State Nigeria for im homecoming concert.
As di Nigerian singer [Burna Boy] make history on Sunday, 14, March, win im first ever Grammy, pipo and goment for im home state dey organize concert for am on Saturday 27 March, 2021.
Na Burna boy 'Twice As Tall' 2020 song win am di 'Best Global Music Album' category, so Rivers State Government stage di event to honor im global musical achievements.
Di event go happun EUI Event Centre Sani Abacha Road GRA, Port Harcourt. And alongside the Grammy-winning singer, Duncan Mighty, Timaya, Omah Lay, and Nissi go perform.
See Burna boy homecoming fotos from Port Harcourt
Burna Boy, na Ahoada boy wey dem born for Port Harcourt, Nigeria
No comments:
Post a Comment